Sunday, 18 September 2016

Published 02:21:00 by

Sunday Laughs

Have a nice Laugh and dont let anybody dull your shine you hear? On a lighter mood; SOME LAFFABLE WARRI PIDGIN PROVERBS!!! 1. Na for old age ashawo dey know the value of pikin. 2. Woman wey never see problem... Na im dey still hold breast run. 3. Woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep. 4. Rat wey follow