Monday, 23 November 2020

Published 15:12:00 by

Pidgin Post - Dem Say To Use Rubber Nack No Dey Protect From Coronavirus

Those people wey sabi book wey wey,wey dem call Scientists for Maryland don warn sey that rubber wey dem dey call condom not fit cover pesin wey dey nack for this covid19 time....wetin dem dey try talk be say,if nacker get coro and nack,e go give the nackee the thing...Dem even drag ear join am say even if condoms get odeshi to fight plenti nackingly transmitted ogbonge Coro power pass am. As