Skip to content
Oba of Benin, Oba Ewuare 11, don announce say one of him 5 wife don born geh pikin and the born jam with him birthday and thing wey dem dey call coronation anniversary.Dem say dem born the Princess on Oct. 20.We pray make God bless the Oba make more princesses and princes land.. 