Wednesday, 25 August 2021

Published 07:11:00 by

Pidgin Post - Maria Wey Dey Give But Not Fit Take And Pere Wey Dem Dey Jealousy

 The Yellow PAWPAW Big broda Naija housemate wey dem dey call Maria go good to be Comedian oooh...The Okpeke come dey vexs because dem put her name for list of people wey big broda fit pursue on Sunday.... Hahahahahha.Person wey put other people name for the list come dey vexs say other people put em name for the list.... She say all the other pipo instead big broda has na fake dem be.Na wetin we