Friday, 24 September 2021

Published 16:11:00 by

Pidgin Post - Everything Nah Boju Boju Oh

 The tins wey we dey see for Internet and the tins wey dey happen for has (house) fit no be the same tin eeeeeeh....This no apply to everybody but abeg you, make you stop to tap and pray for dem wen dem begin make pepper dem post