Tuesday, 8 February 2022

Published 05:12:00 by

Pidgin Post - Vice President Say Em No Wan Announce Say Em Wan Be President

Una number two man for Naija don deny say em no get any ambition to announce say em wan be President oooooh..Una wan set faya for em yansh?  Pesin wey em godfather wan run, una wan put am for trouble say make em agree say em wan run too?E don deny am through em spokesperson so make we take am like that and siddon look...Who go announce go announce soon.