Wednesday, 1 February 2023

Published 10:11:00 by

Pidgin Post - Shine Your Eyes Look

 Gospel singer Mercy Chinwo wey just marry so don wack belle ful...If you see wetin i see make you congratulobia am, i no kuku know why she post am now sef.....Abi nah me dey imagine wetin i dey see?