Friday, 3 February 2023

Published 09:11:00 by

Sisis Senaponi's Corner - Ringbearer Worldcup!

 Hehehehehehe.....Kpoi! Kpoi! Una doh o!Stellaoxylametamorphosis...how dey weather? I greet o!The vulture and the ringbearer matter tire me abeg! Person wey nor wear dross or bra suppose fight for public?!As i find kudus, say make he follow me go drop the bag for this geh compound. Na full grown man wey get blokos hol this nylon geh wey don naked!Anor know say Ringbearer get action like this o!