Friday 18 August 2023

Published 03:12:00 by

Pidgin Post - Dem Dey Roast Corn For Street For Paris

 E get one viedo wey dey spread for wassap,nah one Yoruba man record am ... For the video the guy just dey hallah say dem dey roast corn for Paris street..The guy dey halla say Oyibo don come Naija come learn work carry go...LOL