Friday 25 August 2023

Published 05:14:00 by

Pidgin Post - Funke And Toyin Dey Fight? No Whine Yasef

Funke and Toyin? Una dey learn work for dia hands....Wait oh...Una been think say dem two dey quarell? Nah una dia fans fan the fire of quarell eeeeeh...Them just allow una do am becos the noise epp dia movies wey dem release......Sometimes eh, these celebs wise pass una and dem dey enjoy am when una dey drag each other say dem dey fight........ Thats why sometimes wey i hear say dem dey fight i