Wednesday 9 August 2023

Published 06:11:00 by

Pidgin Post - Una Dey Fight, Dem Dey Marry Demsef..

 Make you read this one well and know say as una dey fight unasefs for Naija politicians, dem pikin dey marry demsefs enjoy dey go...... I personally invite you to this wedding, make you go chop Jollof!