Saturday 23 September 2023

Published 04:12:00 by

Pidgin Post - Double Wahala To Repay Honest Man

One wey man dey live for Kano wey dey drive Keke to use survive, come see say one of him customer forget N15 million and some other currency for him Keke, na so he run find the person, come return the money... Dem say e no collect ten kobo inside am (Side eyes at you wey for collect all if to say na you find the money).He receive plenty gifts, and dem even dash am new keke but the thing wey dey