Friday 22 September 2023

Published 03:13:00 by

Pidgin Post - Wike Koboko Don Begin Flog People

Wike, the Minister of the Federal Capital Territory, Nyesom Wike wey hit ground dey run, don bring out koboko begin flog people..Dem say him don collect back about 165 lands for Abuja, sake of say nobody don build put on top the land...Dem say some of the land ownsers na big big people for Naija .....As dem collect land back, dem go return the money wey people take buy the land abi people don