Sunday 8 October 2023

Published 07:12:00 by

Pidgin Post - Some People Too Get Sense!

 Afrobeat singer Seun Kuti don make me laugh tire when i read wetin e talk...You know dem been lock for jail that time when e get kwanta with Police ? Well as dem release am, he say he send money give Police make dem use repair the jail wey dem been lock am put and make everywhere neat and fine because tomorrow dem fit lock am there again..E come add the one wey go burst your brain, E say em